Thursday, 26 February 2015


ABEG SEE THIS WHETHER NA TRUE!!! 
Ehen,no be story say the pishore of our Nollywood Star Actress,Tonto Dikeh don spread anyhow online and e bring somekind kasala for inside and outside the country.


Many pipo don say e get as the pishore be. For some pipo,dem say the  photo wey she draw for her back resemble lucifer own while other pipo say na just fashion.Tonto Dikeh say the tattoo take am 10 hours to take draw the tattoo,"time when you go take cook 3 pots of beans done".She kon talk say she no send anybody if dem her call WITCH self.




No comments:

Post a Comment